Boy Muller brings a heartfelt plea in ‘God Abeg,’ a song that mixes emotion with Yoruba proverbs. The lyrics, written by Abolaji Sherif Olasukanmi, ask for protection from fake friends. Faithkeyz and Powerrz create a melody that carries the weight of Muller’s message.

Released: November 16, 2025
God Abeg
Boy Muller
God Abeg Lyrics English Translation by Boy Muller
Abolaji Sherif Olasukanmi uses a Yoruba proverb to explain the natural drift in friendships: ‘Twenty childhood friends cannot play together for twenty years.’ The lyricist tells the story of a person asking for divine help to protect them from hidden enemies.
Just because say me and you no dey talk againJust because you and I aren’t speaking anymore,
No mean say make you dey spoil my nameit doesn’t mean you should go around ruining my reputation.
Abeg abeg if dem ask you where I deyPlease, I’m asking you, if anyone asks where I am,
Just tell them say I dey okay ojust tell them that I’m doing just fine.
Tell them say me I dey okayTell them that I’m doing just fine.
Cos it’s only normal for people wey be best of friendsBecause it’s only natural for people who were once best friends,
Say e reach one day and dem no no dey talk againto reach a day where they no longer speak to one another.
“Ogun ọmọ wọn o le ṣere f’ogun ọdun”As the proverb says, ‘Twenty childhood friends cannot play together for twenty years’.
Owe Yoruba ma lo sọ bẹẹThat’s exactly how the Yoruba proverb puts it.
I no dey wish you bad at allI don’t wish any harm upon you at all,
But if you want make I fallbut if you’re secretly waiting for my downfall,
Then you go know say ẹlẹda mi n para gan-anthen you’ll realize that my Creator is fiercely protective of me.
As you say you no wan see me go farSince you say you don’t want to see me succeed,
When e reach my own time then you fit to go blindwhen my time for glory finally arrives, your envy might just blind you.
God abeg, God abegGod, I plead, God, I plead.
Enemies wey be like friendsProtect me from these enemies who act like friends.
Very soon ko ma ṣe pẹVery soon, and it won’t be long now,
Use my glory b’oju wọn jẹuse my success to dazzle and shame them.

Ṣebi na wetin man do man wey dey make man do bad oIt’s the things people do to one another that make a person turn cold.
Ko ye mi ni patoI don’t even fully understand it myself.
You suppose understand reasons wey make a full grown man ghostYou should understand why a grown man would choose to distance himself.
So if you no hear from me, ọmọ I dey face 1 or 2 naa ni, ahhSo if you don’t hear from me, just know I’m dealing with my own personal struggles.
Na only me sabiI’m the only one who truly knows
Ibi ti bata ẹsẹ ti n ta miexactly where my own shoes are pinching me.
Naso my brother it is only normal for people wey be best of friendsThat’s how it is, my brother; it’s only natural for best friends,
Say e reach one day and dem no no dey talk againto reach a day where they no longer speak to one another.
“Ogun ọmọ wọn o le ṣere f’ogun ọdun”As the proverb says, ‘Twenty childhood friends cannot play together for twenty years’.
Owe Yoruba ma lo sọ bẹẹThat’s exactly how the Yoruba proverb puts it.
I no dey wish you bad at allI don’t wish any harm upon you at all,
But if you want make I fallbut if you’re secretly waiting for my downfall,
Then you go know say ẹlẹda mi n para gan-anthen you’ll realize that my Creator is fiercely protective of me.
As you say you no wan see me go farSince you say you don’t want to see me succeed,
When e reach my own time then you fit to go blindwhen my time for glory finally arrives, your envy might just blind you.
God abeg, God abegGod, I plead, God, I plead.
Enemies wey be like friendsProtect me from these enemies who act like friends.
Very soon ko ma ṣe pẹVery soon, and it won’t be long now,
Use my glory b’oju wọn jẹuse my success to dazzle and shame them.
God abeg, God abegGod, I plead, God, I plead.
Enemies wey be like friendsProtect me from these enemies who act like friends.
Very soon ko ma ṣe pẹVery soon, and it won’t be long now,
Use my glory b’oju wọn jẹuse my success to dazzle and shame them.
God Abeg Music Video
The meaning of ‘God Abeg’ is about seeking divine protection from betrayal. The lyrics highlight the pain of friends turning into enemies, and Boy Muller’s voice adds depth to this emotional appeal.