Heavenly Sound Lyrics (with English Meaning) — Dami Drizzy

Dami Drizzy sings Heavenly Sound, released in November 2023. Lyricist Okemuyiwa Drizzy writes the verses. Composer Okemuyiwa Drizzy offers the music.

Heavenly Sound Lyrics (with English Meaning) — Dami Drizzy
Released: November 20, 2023

Heavenly Sound

Dami Drizzy

Lyricist
Okemuyiwa Drizzy
Composer
Okemuyiwa Drizzy

Heavenly Sound Lyrics English Translation by Dami Drizzy

Okemuyiwa Drizzy says that water has become thicker than blood, noting broken family ties. He mentions that his vibe comes from heaven, rejecting claims of dark magic.

Ara Adugbo Drizzy Ti Gbe Tuntun DeNeighbors, Drizzy’s brought something brand new.
Everyday Me I Dey Ask GodEvery single day, I’m asking God.
Why Be Say Water Don Dey Thick Pass BloodWhy’s it that water’s become thicker than blood?
People Wey I Call Family Dem Wan Make I FallThe ones I called family want to see me fall.
So Jejely Brother Man I Carry My CrossSo quietly, brother, I’m carrying my own cross.
Won Fun Mi Ni Ikoro Baba Fun Mi LadunThey handed me bitterness, but Father gave me sweetness.
Tori Mo J’omo Ologo Ota Wa Ba Mi GbogunSince I’m a child of glory, the enemy’s waged war against me.
Awon Amoniseeni Won N Se Mi Won Ba Mi KedunThese hypocrites ‘those who know you but hurt you’ harm me while pretending to mourn.
Sugbon Abere Mi Ma Lo K’ona To Di MokunBut my needle’ll find its way before the path’s knotted.
Help Me Tell Dem Say I Go Shutdown 02Help me tell ’em that I’ll shut down the O2 Arena.
Cause E Don Tey Wey The Boy Don Dey Struggle‘Cause the boy’s been struggling for a very long time.
This Life Scatter Na You Go Set Your Own Like PuzzleThis life’s a mess, you’ve got to piece yours together like a puzzle.
You Dey Do Me Bad Oo You No Wan Make Dem Do YouYou’re treating me wrong, but you don’t want the same done to you.
Mama Say No Give Up Because Dem Go Laugh YouMama said don’t give up because they’ll only laugh at you.
Dem Wan Make You Die So Dem Go Burn Your CandleThey want you dead so they can light a funeral candle for you.
Dem Say I Use Juju Dem Say Me I Be DevilThey say I use ‘charms or black magic’, they say I’m the devil.
But Make I Tell You My Vibe Dey Come From HeavenBut let me tell you, my vibe’s sent straight from heaven.
Esan A Ke O Mo Ni Esan A Ke OVengeance’ll cry out, I say retribution’s going to cry out.
Olorun Wo Mi Sunsun O De Mi Lade OGod watched over me closely and crowned me with glory.
Adua Ke O Mena Sadua A Ke OPrayer’s crying out, I’m saying my prayer’s crying out.
If You Hear My Heavenly Sound Angeli Mi Lo N Ke OIf you hear my heavenly sound, it’s my angels crying out.

Ahh Ahhh Ahhh AhhhAhh ahhh ahhh ahhh.
Iyee Iyee Iyee IyeeeIyee iyee iyee iyeee.
Ahh Ahhh Ahhh AhhhAhh ahhh ahhh ahhh.
Iyee Iyee Iyee IyeeeIyee iyee iyee iyeee.
Olorun Ti Loun Ma Ba Mi SeGod’s declared that He’ll make a way for me.
Baba Mo Dupe Nibi To Ba Mi DeFather, I’m grateful for how far You’ve brought me.
Enemies Plenty Wey Dey Block My WayPlenty of enemies are trying to block my path.
When I Ask For My Offence Dem No Get Wetin To SayWhen I ask what I’ve done wrong, they’ve got nothing to say.
To Be A Man No Be One Day JobBeing a man isn’t a job for a single day.
O Ti Pe Ti Mo Ti N Le BoI’ve been chasing this dream for a very long time.
Me And Poverty We Gatz BreakupPoverty and I have got to break up.
You No Fit Betray Me Cause Brother Me I No Dey TrustYou can’t betray me ’cause, brother, I don’t trust a soul.
Esan A Ke O Mo Ni Esan A Ke OVengeance’ll cry out, I say retribution’s going to cry out.
Olorun Wo Mi Sunsun O De Mi Lade OGod watched over me closely and crowned me with glory.
Adua Ke O Mena Sadua A Ke OPrayer’s crying out, I’m saying my prayer’s crying out.
If You Hear My Heavenly Sound Angeli Mi Lo N Ke OIf you hear my heavenly sound, it’s my angels crying out.
Esan A Ke O Mo Ni Esan A Ke OVengeance’ll cry out, I say retribution’s going to cry out.
Olorun Wo Mi Sunsun O De Mi Lade OGod watched over me closely and crowned me with glory.
Adua Ke O Mena Sadua A Ke OPrayer’s crying out, I’m saying my prayer’s crying out.
If You Hear My Heavenly Sound Angeli Mi Lo N Ke OIf you hear my heavenly sound, it’s my angels crying out.

Heavenly Sound Music Video

Heavenly Sound lyrics meaning shows how faith and resilience guide the artist through betrayal. Dami Drizzy describes the anthem as a divine declaration of victory.