Pawa Lyrics – Worlasi [Prod. LEXYZ]

Pawa - Single Worlasi lyricsSong: Pawa
Artists: Worlasi
Album: Pawa – Single
Composers: RAPHAEL WORLASI LANGANI
Genre: Alternative
Label: ℗ 2019 653808 Records DK
Released: 8 Jan 2019

WORLASI’S PAWA SONG LYRICS

God Gimme Power God Gimme Power
Spiritual I’m Walking In Me Power
No Dey Stress Always Blessing Dey Shower,

God Gimme Power God Gimme Power,

If You Say You Get Power Me Too
God Gimme Power
Don’t Need A School
God Gimme Power
Make Me Your Tool God
God Gimme Power.

Wa Enyim Der
You Wey Get The Power But See We Don’t Care
Holy Man You Chop Your Padi In Girl
Holy Man You Only Seeing Dem Dead.

He Say I Heal Am, You See Am, You Feel Am So Pay Me
You Do Am I See Am I No Feel Am Your Gbemi
We Taya Your Power Your Foolish Power
Show Me Your Power Ago Show You Wona Love Oh.

I Heal Am, You See Am, You Feel Am So Pay Me
You Do Am, I See Am, I No Feel Am Your Gbemi
We Taya Your Power Your Foolish Power
Show Me Your Power Ago Show You Wona Love Oh.

God Gimme Power God Gimme Power
Spiritual I’m Walking In Me Power
No Dey Stress Always Blessing Dey Shower
God Gimme Power God Gimme Power.

Some Poeple Dey Stress Me
God Gimme Power
People Dey Fool
God Gime Power
Some People Dey Vex Me
God Gimme Power
Preacher Man Too
God Gimme Power.

You We Dey Pet
Fifia Etsimi Me See We Dey Vex
Me Dier I’m Telling Jesus
All Your Foolishness Ye Menyabe Enyesege.

Enyesegeh
Ne Ege Ko Nyeha Megeh
They Want My Down Fall So
Den Get Power – We Need Power So.

God Gimme Power God Gimme Power
Spiritual I’m Walking In Me Power
No Dey Stress Always Blessing Dey Shower
God Gimme Power God Gimme Power.

God Gimme Power God Gimme Power
Spiritual I’m Walking In Me Power
No Dey Stress Always Blessing Dey Shower
God Gimme Power God Gimme Power.

God Gimme Power (X5).

God Gimme Waaaska!